Whine for Me by Edanos Lyrics
Looking for the English lyrics to “Whine for Me” by Edanos from the album Mix of the Season (2015)? More than 149 people have already found the lyrics of the song for karaoke, the notes of the melody to the song, the official video and clip of the song “Whine for Me”.
Quote from the song “Whine for Me” by Edanos
Orbeat
Yeah yeah yeah
Hey
Leggo
Edanos, yeah yeah
Leggo
Huh
Chorus:
Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there
Anything that we do, say my girly dem want to dey there
Everywhere that we go, see the girls dey wan know how to dey there
Anywhere that we go, see my girly they want to dey there
Verse
Now baby touch me don’t stop
Baby hold me don’t stop
Haa
I say nah better pickin, she sabi the thing
Baby touch me, don’t stop
A long time I dey feel you baby
How many times I go tell you baby
I love the way you dey touch me baby
Baby girl u dey drive me crazy
Hee, they wanna whine for me
They wanna bend for me
They wanna roll am for me
Sexy body whine for me
Chorus

Everybody now
Hey, the girl den want me
The girl say she cannot leave me
Everynight she want be with me
Dey tell me dem be want me
Edanos o, dey want o
The girls dey want to touch us o
Anywhere o, we are go o
Say the ladies, everybody they
Hee, they wanna whine for me
They wanna bend for me
They wanna roll am for me
Sexy body whine for me x2
Chorus
Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there
Anything that we do, say my girly dem want to dey there
Everywhere that we go see the girls dey wan know how to dey there
Anywhere that we go see my girly they want to dey there
Verse
Everybody now
When we pass, nah we dem dey talk about
When we turn, we see dem for roundabout
When we sing, the girls demma run to us
When we give, the girls demma come for more
Cos its GreenCash
Our money long, we dey dash
Yeah yeah yeah
We too bad, Huweh
I be better pickin, and I sabi the thing

LyricsWord.com
Can you finish lyrics of the song “Whine for Me” based on this quote?
If you can't then the lyrics will be below ...
Official Music Video Song “Whine for Me”
Edanos - “Whine for Me” (Official Video Clip)
This video clip of Edanos will answer the following questions:
- What song samples Whine for Me?
- Where is Whine for Me music video clip?
- Who was in the Whine for Me official music video?
- Who sang the popular song Whine for Me?
- What is the meaning of the song Whine for Me?
Credits, Cast & Crew of Song “Whine for Me”
- Featuring: Timaya
- Produced: Orbeat
- Release Date:
Additional Information About the Sample “Whine for Me”:
- Featuring: Timaya rn
- Produced: Orbeat
Perfect Lyrics of the Song “Whine for Me” Released in 2015
[Favorite Song Lyrics: song “Whine for Me” with perfect lyrics for karaoke]